Omoh…I don collect. Infact something in me dey tell me say I don collect. I don dey see the symptoms already.
Na wetin dis girls wey dey live for my hostel dey cause.
How can someone come down to fetch water and will be wearing almost something that will be showing her entire body?
And some go just stylishly carry one small bucket like that and put am for head and allow the water pour on their body. A small bucket oo my brothers. Small bucket for that matter. And why carrying it on the head? When they can comfortably carry am for hand. This girls dey extremely wicked aswear.
And you know when water touch those oranges and those protruding backsides, how they use to shake. My head….. E dey burst my head. I no fit control the sight….
I don’t even know if it has ever occurred to them that, it’s a mixed hostel and not one made only for girls.
Seriously, we don see enough for that hostel. And me and my guys go just dey look, feeling tempted to touch.
But there’s this one, omo..her own worse and na her own dey always enta my body. Any time I see her fetching water, I must surely look for a way to help myself. Yes oo, soapy style.
The thing happen soo tey I begin dey obsessed with her. To the point that I mastered the time she usually come downstairs to fetch water.
And whenever that time reaches, I go just run outside, stand dey wait for her.
Her body na magnet. She magnetically took over my senses and I begin dey behave like mumu.
So the thing come dey serious and I swore to make a move. I must lash da girl… What she was doing was getting too much. She was putting all the guys in the lodge into trouble.
And the funny part is that, I wasn’t the only guy obsessed with her. She don charm all the guys wey dey live for lodge.
Even her fellow girls wey dey live for hostel come dey vex for her. There was one that almost slapped her boyfriend because she was starring at the girl when she was fetching water. Hahaha….wahala.
So I begin dey discuss with my neighbour say I wan make a move on the girl, that her excesses don too much for lodge and that was when he told me that, he don already try, but the girl no gree.
Then I told him, it was because he doesn’t know the way to girls hearts.
I am a master when it comes to girls….and no girl has ever withstand my washing. If I wash your head, you fit sell your papa land, even his house join just for my sake.
And my guy said ok, that I shouldn’t forget to use rubber, to avoid stories that touches the heart.
And why would I do that kin thin with a girl I no know without rubber…..that’s unlike me. So I assured him that I will be extremely careful, but as for the girl, I don lash am finish, the only thing remaining was to tell the story of how it happened.
These campus girls are wicked. They no dey consider say guys dey live the same lodge with them.
As for the story of how I later get this girl, come back here tomorrow by 4pm and read it all, so you can help me check if I don carry HIV or not, because I’m building the courage to go to the hospital on Monday to check myself. But the fear no be here. I don dey loose appetite already.
Na school my papa send me oo, no be to lash girls, hai…I dey for trouble.. Make una pray for me.
Like our Facebook page to keep updated with our daily updates – Facebook.com/NgoziLovelynstories
See other shocking stories you may also like to read
What my wife did the night armed robbers invaded our home
My life after I started dating a very rich Yahoo guy
If this is what it means to cheat on my husband, I will do it again
My husband insist I kneel and apologize to his side chick or this happens
I told my wife that her 17 year old sister is from hell, she won’t listen
Make da HIV catch you.. your parents sent you to school and you decided to sleep around ok na